Telephone to Heaven – Jaymikee (Lyrics)

I can telephone to Heaven I can telephone
I can telephone to Heaven I can telephone
I can telephone to Heaven I can telephone
I can telephone to Heaven I can telephone

Hello Elédùmarè
Hello Elédùmarè
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run

Haa aaa
Anytime of the day
Dem go see me talking to my Father
In any situation there’s no limitation
I do not need to bother

Even when tribulations come
Dem go wonder why I dey form
Dem no know say I get heavenly number
Of my Ọ’gá at the top
Ha

No be by MTN
No be by Globacom
No be by Etisalat, Vodafone or Visacom
Na the name of Jesus I dey talk eh
When I give him a call I will say

Hello Elédùmarè
Hello Elédùmarè
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run

No be say dem say
I go tell you wetin I sabi
Na Jehovah Shammah
The Lion of Judah
He’s eternally my padi

From the very day I surrendered
My totality on the altar
He give me His number
He say make I holla
In any day any hour

Ah!
Olúwa mo mà dúpẹ’ fún oreọ’fẹ’
Àánú ńlá ni mo rí gbà pé mo le pé ẹ
Nígbà gbogbo, lárò àt’ alẹ’
Ni má a máa tẹ’ yín là ago láti sò wipe

Hello Elédùmarè
Hello Elédùmarè
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run
How are you o, ẹ’yin ogun ọ’run

I can telephone to Heaven with my Singing
I can telephone to Heaven with my dancing
I can telephone to Heaven with my clapping
(Àtẹ’wọ’ Àtẹ’wọ’ Àtẹ’wọ’)
I can telephone to Heaven with my shouting

Eh!
Personal person eh (He’s my personal person)
Jesus is my personal person eh (He’s my personal person)
Elelele he’s my personal person eh (He’s my personal person)
Oyigiyigi is my personal person oh (He’s my personal person)

Arúgbó Ọjọ’ is my personal person eh (He’s my personal person)
Òyígíyigì is my personal person eh (He’s my personal person)
Elédùmarè is my personal person eh (He’s my personal person)
Alágbádá iná is my personal person eeh (He’s my personal person)

Jesus is my personal person eh (He’s my personal person)
Jehovah Shekenu is my personal person ooh (He’s my personal person)
Huu His is my personal person eeh (He’s my personal person)

Oh Jesus is my personal person ooh (He’s my personal person)
A lelele is my personal personal personal personal (He’s my personal person)

Jesus is my personal personal personal personal (He’s my personal person)
Jesus is my personal personal personal personal (He’s my personal person)
Jesus is my personal personal personal personal (He’s my personal person)
He’s is my personal person.